Tuesday 17 February 2009

BBN Bulk SMS text messages your winning Marketing Strategy

Cletus, na wa for this month o! Ever since the new chairman resume, na so we just dey see people just dey come to buy something like dem dey pursue dem. Na so Nigeria don get money, abi wetin dey happen" Kole said.
"Orobo i bow for you oh, you never hear say the new chairman get special sales strategy, when e' don dey use since e' start work for this branch, to boost sales" the two big buff looking men conversed as they watched another happy couple drive away satisfied with their purchases.
"I hear say na BBN bulksms text messages nai be the winning strategy..."cletus continuied quietly feeling very self important... which one be that one again" Orobo asked.
"Browser Based Nigeria, na bulk sms text messages company, wen you fit use to send plenty advertisement text messages to your customers and to your target market. I hear say e' cheap, but the gain plenty! . E' dey increase customer retention as well as build brand recognition, nai be the new brand manager secret weapon.Nai make you dey see say people nor dey finish for this place, to come buy something for here, e' dey use BBN bulk SMS text messages to advertise, d thing dey help build brand recognition, consumer confidence, attract new customers, also e dey reduce overall cost" he finished self importantly.
"Cletus, dat chairman get sense o!" Orobo said as he stood up quickly.
"Where you dey go?" Cletus asked as he stood up quickly.
"Na so you be, na only you like better thing, i dey go meet manager for my branch, na BBN we go dey use as from today".

Browser Based Nigeria

http://www.bbnsms.com/

Blog by Roxy Doghor

No comments:

Post a Comment